C. Ronaldo don score im first goal for Europa

 Cristiano Ronaldo wey bo say na im first season of Europa bi dis don finally score im first goal for Europa.



Ronaldo score wit penalty wey dem give am for di match (39mins) to make am 2-0 wey den nack dem Sheriff for dia house.

Comments

Gists wey hot pass

Chelsea name go change to 'London cowboy'?

Wetin happen for English Premier League today with Highlight

Christiano Ronaldo always dey dey happy wen e dey play for Portugal