EPL don resume

 


After di weekend break wey dem take honor Queen Eliza last week, EPL don start again dis evening as some clubs go dey follow each oda drag...

Aston Villa vs Southampton

Notingham Forest vs Fulham

...dis two games go start by 8pm dis night so.




Unto dis new update, we dey advise everybodi wey bin don dey handle remote make dem submit am to di right pipo make kasala no for burst.



Comments

Gists wey hot pass

Chelsea name go change to 'London cowboy'?

Wetin happen for English Premier League today with Highlight

Christiano Ronaldo always dey dey happy wen e dey play for Portugal