EPL:Sunday Football gist
Games for dis Sunday don start alreadi o as Arsenal don dey slice Brentford like sliced bread for Brentford house o.
Na half time dem dey so. We go drop as e take happen after di game don finish later for dis afternoon.
D oda game wey go still happen today na between Everton and Westham for 2:15pm dis afternoon.
Di oda ones wey bi Manchester United vs Leeds and Chelsea vs Liverpool don enter postponement as dem shift dem go front.
.jpeg)
Comments
Post a Comment