Europa Fixtures for dis night

 All di games wey dey happen dis night for Europa (Champe junior broda).



Sheriff vs Man U go dey struggle for who go win for 5:45pm dis evening so.

Monaco vs Ferencvaros for di same 5:45pm

Real sociedad vs Omaonia for 5:45pm dis evening.

Braga vs Union Berlin for 8pm dis night.

Dynamo Kyiv vs HCA Larnaca for 8pm too.

Roma vs HJK for 8pm dis night too.

Rennes vs Fernabahche for 8pm too







Comments

Gists wey hot pass

Chelsea name go change to 'London cowboy'?

Wetin happen for English Premier League today with Highlight

Christiano Ronaldo always dey dey happy wen e dey play for Portugal