We don land

 



Oya make everi bodi dey jollificate!


Pidgin sports news don land gidigba!!!


All di news as e dey happen hot hot na im we dey drop am for here!!!


Una welcome!


Comments

Gists wey hot pass

Chelsea name go change to 'London cowboy'?

Wetin happen for English Premier League today with Highlight

Christiano Ronaldo always dey dey happy wen e dey play for Portugal