Champions League Week naim we dey again o

 Na anoda week of Uefa Champions League bi dis as all di teams wey qualify go dey play each oda again for chance to take qualify go di next round.

Di games wey dey happen tomorrow and next tomorrow naim we bring for you plus join di table as all di teams dey on am.





























Comments

Gists wey hot pass

Chelsea name go change to 'London cowboy'?

Wetin happen for English Premier League today with Highlight

Christiano Ronaldo always dey dey happy wen e dey play for Portugal