Liverpool don sign Nigerian comedian Sabinus as dia no. 9??

 Top naija comedian Oga Sabinus shock everybodi as e post picture of imsef say Liverpool don sign am as no. 9

Sabinus clear everybodi say na im go play for Liverpool no. 9 dis season.


Fans dem don dey chuk mouth for di mata as many of dem believe say Sabinus get wetin Liverpool need as e go fit replace Mane wey comot for di team for summer.

Some still tok say na big mistake Liverpool make so. But as di mata bi wey make Sabinus enta dia, e bi like say na Liverpool fan di guy bi.

Comments

Gists wey hot pass

Chelsea name go change to 'London cowboy'?

Christiano Ronaldo always dey dey happy wen e dey play for Portugal

Wetin happen for English Premier League today with Highlight