Man City release song for Man U
Unto di wotowoto wey Man-City dish Man-U dis afternoon, for inside di stadium, Man-City fans wey sabi sing don drop beta hot gbedu for Man-U o.
Lyrics for pidgin.
E for bi 5-1, 50,000 seat wey empty
E for bi 5-1
E for bi 6-1, 60,000 seat wey empty
E for bi 6-1
E for bi 10
Una lucky say una nor get papa😁
E for bi 10
Na we dey run dis city
Make una dey go London.
As di mata bi, mayb Man-U go need move and change dia name to London United as di owner of di city don pursue dem.
Comments
Post a Comment