Top 10 goal scorers for EPL dis season

 Dis season never even reach half, some players don score plenty goals and if dem continue am like dis, Dem go too break record.

List of players wey dey drop goals steady naim bi dis.. 

     Player name.      Club.            No of Goal


9. Wilfred Zaha.      Crystal Palace.  4 goals

9. Alexis Mac Allister.   Brighton.    4 goals

4. Leandro Trossard.    Brighton.     5 goals

4. Gabriel Jesus.            Arsenal.         5 goals

4. Roberto Firmino     Liverpool.      5 goals.

4. Ivan Toney.                Brentford.     5 goals

4. Phil Foden.                 Man-City       5 goals

3. Aleksander Mitrovic.  Fulham.      6 goals

2. Harry Kane             Tottenham.      7 goals

1. Erling Haaland          Man-City       14 goals

Comments

Gists wey hot pass

Chelsea name go change to 'London cowboy'?

Wetin happen for English Premier League today with Highlight

Christiano Ronaldo always dey dey happy wen e dey play for Portugal