Arsene Wenger don predict team wey go win dis year world cup
Former Arsenal boss Arsene Wenger don yarn say im go like see France say den win dis world cup.
Im believe say di defending champions get di liver plus kidney to take run am.
Many teams dey di competition wey strong well well, teams like Argentina, Spain, Brazil and even Germany dey part of di teams wey pipo believe say go win am.
But Wenger believe say di Didier Deschamps side get Wetin e take to take win am back to back.
Comments
Post a Comment