Wetin bi your prediction as World cup wan start

 As we sabi say tomorrow naim bi di deal day wey 2022 World cup go start for Qatar.

32 countries dem go face each oda for different groups A-H to take compete and to determine who e bi wey bi di best country wey go win dis year world cup.


Wetin bi your own prediction for dis tournament.


Which country you tink say go carry first, second and third?


Comments

Gists wey hot pass

Chelsea name go change to 'London cowboy'?

Wetin happen for English Premier League today with Highlight

Christiano Ronaldo always dey dey happy wen e dey play for Portugal