Round of 16 starting today.

 Round of 16 dey start today as different counties go behind face one anoda again.

No testing microphone for dis one, if Dem beat u, na house straight.

Di games go start dis evening go reach Tuesday. 8 games, 16 teams!











Make di team wey beta pass win.


Comments

Gists wey hot pass

Chelsea name go change to 'London cowboy'?

Christiano Ronaldo always dey dey happy wen e dey play for Portugal

Wetin happen for English Premier League today with Highlight