World cup: Teams wey don qualify, Group B

 For di 2022 world cup so, 2 African in teams don qualify enta second round o.

We go dey check dem one by one according to dia group.

For group B so...


England and USA qualify for group B. Di two English speaking country leave Iran a d Wales make Dem dey follow each oda argue as dem dey comot for Qatar.

England and USA don hold hand enta round of 16.



Comments

Gists wey hot pass

Chelsea name go change to 'London cowboy'?

Wetin happen for English Premier League today with Highlight

Christiano Ronaldo always dey dey happy wen e dey play for Portugal